Yemi Alade – “Enjoyment LYRICS”

In the mood to Jaiye o

I no go kill myself iro nla nla

Wahala no dey finish ah eh

I go happy myself na na na

Ready to go low low (Enjoyment)

Ready to bo s’agbo (Enjoyment)

Life na yo lo lo

Life nay o lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye?

Shey you carry for pocket?

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye?

I want to party some omo

E le le le

Oga DJ give me some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Oga barman yem some more

E le le le

Eh eh eh

(Enjoyment)

(Enjoyment)

Verse 2

I see you for the corner

Which time you go come hala

My friends, your friends

Tonight we go do one dance

Enjoyment no go killi us no

Anything you want order

Wine dey, Whisky, Sachet of squaddy dey

Ready to go low low (enjoyment)

Ready to bo s’agbo (enjoyment)

Life na yo lo lo

Life na o lo lo

Ready to go low low (enjoyment)

Ready to bo s’agbo (enjoyment)

Life na yo lo lo

Life na o lo lo

Mo fe

Mo fe ki everybody pade mi on the floor

No dey worry at all

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye?

Shey you carry for pocket?

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye?

I want to party omo

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Oga deejay ye mi some more

E le le le

Bottle after bottle omo

E le le le

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Enjoyment, Enjoyment

Enjoyment

Enjoyment no be for small pikin o

Sho ye?

(Enjoyment)

Nothing better pass the sound of money for account

Anywhere you go dem go dey salute you Oga

Yemi Alade oo

Stream/Download below :

CLICK TO DOWNLOAD NOW